Di driver of di Lagos state Bus Rapid Transit, BRT wia dem allegedly kidnap and murder 22-year-old Bamise Ayanwole don give account of wetin happun dat night. Im tok afta police confam im arrest by di ...